papi thanks for the kisses ooooooooo

Nov. 10th 05:06 AM 2009
hope u slept good too? u have a lovely day papi

HABA

Nov. 9th 12:34 AM 2009
27yrs not me please try some one else...........i just wrote it there am 21yrs old.

no amala ooooooooooo

Nov. 8th 11:55 PM 2009
when akpu dey4 there.

hey papi

Nov. 8th 09:29 AM 2009
happy sunday oooooooooooo. this one wey u remember my birthday date,i no know sey i dey important lol thanks! so get ready for my birthday present ooo,and the party all the expences is on ur name though,palm wine,isi ewu,abacha and brush meat ni oooooooooo lol

kool

Nov. 7th 01:33 PM 2009
i wish u happy birthday too.

thanks

Nov. 6th 10:11 PM 2009
for dropping at my profile it was really nice of you but we are going to have a little prpblem. u are an ARSENAL fan and me a CHELSEA fan......so how we go do am na???????

papa chineye lol nd nneka

Nov. 5th 02:30 PM 2009
how u dey ooooo. na ur face be this?wow first time i catch u online. any show? abi u won give me someting ni?lol

meeky meeky

Nov. 2nd 04:08 AM 2009
fine boy oni wahala she o wakpa??? hope sey u enjoyed ur weekend sha? alright i say make i holla at u ni.take care

mr ngbafor lol

Oct. 30th 10:01 AM 2009
i go pray to god sey i get one friend wey dem they call meeky the guy needs deliverance bad bad.secondly he likes kerewa tooo he needs helps with that 2 lol. by the way how we go celebrate the halloween now?she we go meet for that our joint?(wink) since u no tell me happay halloween now make i tell u. happy halloween lol

hey

Oct. 29th 06:40 PM 2009
99galleries.com | Send this Image