meeky u no well at alll

Dec. 9th 07:14 PM 2009
so ur mission was to make me talk abi? mission accomplished. well donE meeky. no worry my trun dey come too. u want ngbeke babes! u sabi watin be ngbeke ni? u be calabar boy, how come u sabi watin be ngbeke? i dey fear u oooooo meeky meeky ANSWER!

meeky ooooo

Dec. 9th 04:51 PM 2009
u no serious at alll. make i give u 5 rounds of kerewa! person wey don marry dey look out ni?abeg oooo no let my boyfriend hear u ooooo. u better start running lol the cold wey new york pass ur own self. by the way wey ur babes? invite dem over now.

hmmmmmm

Dec. 9th 09:18 AM 2009
notinz happenin,jst feelin d exam breeze instead ov d xmas breeze

meeky meeky oooooo

Dec. 7th 03:54 PM 2009
how ya doing today? hope u enjoyed ur weekend? and how are your family and friends doing?

meeky meeky

Dec. 4th 11:31 PM 2009
u just dey make me laugh all the time. u damn funny. the list wey u don the composs since sept. xmas kon reach u kon change ur mind lol.there must be a reason for that, hope all is well sha? alright trying to check on my best pal for the year ni lol. ok have a lovely weekend

meeky no be my fault oooo

Dec. 2nd 11:09 PM 2009
u wouldnt blame me on this one u know naijapals have been undergoing some problem resently. i sent a comment to u yesterday not know it didnt get to u. so how ya doing today? the comment i posted was--- hey meeky xmas is right by the corner what are ur plans for xmas? u know u have been makeing up ur xmas list right from sept, so hope am on ur list? no wahala, ya take good care of ur self and have a lovely night lol

Nawa for you o!

Dec. 2nd 07:01 AM 2009
You are really bad!!!! how can you tell a lady that she has nice boobs? are you nigerian?........lol....... anyway...... hope you are having a great time... it's kinda obvious!

meeky meeky meeky lol

Nov. 28th 01:17 PM 2009
how are u doing today?hope u are catch ur fun to the fullest? guess what? i saw some one that looks like u and i was like - no be meeky be this? i ran towards him to go say hi, guess the language he replied me with?indain language lol am like HELL NO! this aint my meeky oooooooo na him second be that.ENJOY UR WEEKEND

hi

Nov. 27th 02:49 PM 2009
welcome back. av been okay, and hw are u too? do av a luvly weekend. Chawlllll

haba meeky

Nov. 27th 03:47 AM 2009
i no be native doctor now. i do get juju ooo lol am from the jungel lol