thanks

Jul. 26th 11:27 AM 2015
Ose kpukpo

Happy nEW YR

Jan. 14th 05:38 PM 2013
HUN

Hi Friend ....

Dec. 14th 01:11 PM 2011

123tagged.Com

123Tagged.com - More How Are You Comments

GOD BLESS!

dem no carry me waka

Sep. 28th 03:46 PM 2011
na me run away ni lol missed u though my very one and only meeky OMO BABA NO 1 OF CALABAR STATE. lol my dear i dey hail u oooooooo

MEHN DEM GIRLS DEY

Jul. 7th 04:39 PM 2011
thanks 4 stoping by meeky ya know its always special hearing form u. miss ya and stay blessed

my dear u don try dear

Jun. 13th 12:12 AM 2011
i hail u join self kai.but first of all makei begin withhappy sunday. hope u didnt go to church to sleep like me sha?lol no worry all blessing and miracles na ur house hin go come this month dear. have a lovely week dear.

lol

May. 31st 04:15 AM 2011
which big girl u dey talk about ehhhhhhh oga meeky. u be my padi now. b4 i talk the runs u don understand how it goes down now.lol u know now.lol all the same i do enjoy ur company sha. fun having u as a pal meeky

hello sir

May. 21st 07:36 PM 2011
u know u are such a wounderfull pal my dear and caring too u know. mehn i don miss ur jokes ooo. hope u are enjoying ur weekend dear. alright all the best

ehya i knew some one was missing me though

Apr. 26th 03:48 AM 2011
but i kon lazy pass laziness this days oooo i no kon know where all my enegry dey waka dey go lol however happy easter ooooooo chie i don miss out ooooo all the goddy goody lol hope u remain stuff 4 me sha ehhhhhh my beloved brother ?

great

Mar. 25th 09:57 PM 2011
Thanks ave bin great nd aw are u doing also?