papi u no serious alll oooooooooooooolol

Oct. 28th 02:26 PM 2009
na u be the person wey i dey do kerewa with ni?abeg oooooooooo na church i dey oooooo those times lol how u dey ojare? how are ur babes doing?papa n mama nko?hit me back

Been 4ever Meeky

Oct. 27th 08:54 PM 2009
I hope all is well!

awww

Oct. 27th 07:45 PM 2009
Tnx dear...how are..am gud

PAPI THANKS 4 D COMMENTS

Oct. 26th 10:36 PM 2009
HOW ARE U DOING TOO? HOPE U ARE COOL? HAVE A LOVELY DAy papi lol

Thanks

Oct. 23rd 12:11 AM 2009
Just accessed dis site after a very long time. Thanks 4 d compliment.

intercet

Oct. 18th 10:13 PM 2009
how do u do.. hope u had a nice weekedn

hey papi

Oct. 16th 03:18 AM 2009
i no go any where oooooooooooo. how u dey sha? i don miss u small ooo.no worry since u don put my song back now i go dey come arround cous na u chase me befor lol. how are u doing though, how is work abi na school? u take good care of ur self and have a lovely night

hmmmmmmm

Oct. 12th 04:19 PM 2009
how u de bro?

papi where u dey oooooooooooooooooooooo

Oct. 12th 04:26 AM 2009
show face now. haha where u think say u won run go befor?

papi am back oooooooooo

Oct. 5th 04:53 PM 2009
and i still cant hear my song ojare. but how u dey sha thats the koko lol