meeky meeky
Nov. 12th 07:52 PM 2009
u know sey na u dey host the party now,so no lele lol.jst mak sure se our guest dem go eat. RSVP no be for mouth now abi? nkwobi,abacha,akpu,esi ewu, suya must dey oooooo as per the 20 wey i dey trun now lol.thanks for all ur comments meeky.