meeky meeky
Dec. 15th 03:53 PM 2009
thanks dear ooooo. i dey oooo. about the picture na u cous am oooo.my bobo saw ur comment and the picture, the guy nearly won kill me oooooo. dey case me with kondo up and down the house oooooo kon the hala, sey i dey reveal all him packages ni oooooo. i kon sey make i delete am with immidate effect.how u dey now? we no see ur face for the party watin happen? dem babes tied u down abi?lol