alright meeky

Jan. 28th 03:31 PM 2010
u just take good care of ur self sha. hope say mosquitos no dey there sha. cous i no want make u sick oooo. holla at me if u see dem cous i know how to kill them. my hands are sharp lol

i kno begin dey wounder

Jan. 28th 02:00 PM 2010
where meeky kon go? rural posting kee ko ye mi ooo. alright so u will come back soon abi? alright sha get some thing sweet and edibel when coming back. i like choko milo though. alright be safe sha and thanks 4 the new name SUGAR BANANA i like that lol

halos

Jan. 27th 09:33 AM 2010
em blushing.......lol! ..newayz 10x a bunch.

meeky oooooooo

Jan. 26th 06:35 PM 2010
where u at meeky? abi person don carry u go throw away key ni? abeg ooooooooo release am oooooooo time don reach to come back home oooooo. we dey miss u oooooooo.come back sooon

meeky meeky

Jan. 23rd 07:49 PM 2010
where u dey?hope u are enjoying u weekend?alright i came around to show some love ni. have a good one

lol

Jan. 21st 02:22 PM 2010
where u dey run go . no gooooooooooo ooooooo u still be my best pals ever ooooooo

hmmmmmmmmmm

Jan. 20th 05:19 PM 2010
meeky just finished me ooooooo. i don die lol person tell u say him bobo o kill am for just kisses u kon elevate to sucking of boobs na konga i dey so oooooooooo it remains make him cover me oooeooolol kon save me oooooooo HELP! HELP! HELP! call the popo

wow so since na afternoon u dey now watin i go know say?

Jan. 20th 03:16 PM 2010
oh boy! meeky don kill me ooooooo redlip kisses keeeeee abeg ooooo my bobo go kill me ooo but thanks though meeky meeky forever meeky lol

WOW MY BROS DON DEY TEACH ME CALABAR OO

Jan. 20th 01:48 PM 2010
na that one u for dey do since now lol oya more oooooooooooooooo tell me good morning,bye bye, ama hit u, i won money, and am hugry lol i be the queen of ur profile hmmmmmmmmmmmmmmmmmmm BIG ZOBO again meeky meey i hail u ooooooooooooo (but hin be like say u right small ooooo temitee think about it) hmmmmmmmmmmmmmmmm still thinking lol

u are funny ooooooooooo

Jan. 19th 03:46 PM 2010
u said dalu oshie but u forgot to so it in calabar too now make hin complete lol ehen u said temitee is the reason u come to naijapals BIG ZOBO lol na lie ojare but u be my no 1 pal sha abi u don sell my award ni?lol