oh boy!

Dec. 14th 08:02 PM 2009
u dey surprise me ooooooo how calabar guy dey speak yoruba? cake dey oooo but na for club house we go eat am ooooo with enough shayo plenty tooo. hope u enjoyed ur weekend though?u remember the club house abi?

HIS GOING TO TRUN 28

Dec. 13th 08:12 PM 2009
TOMMORRO. ABI U KNOW MY KRIS NI?HMMMMM I DEY FEAR OOOO. NA ME COOK ALL THOSE FOODS THOUGH U NO KNOW SEY I BE CHIEF CHEF NI ?NOW U KNOW

THANKS MEEKY

Dec. 13th 07:44 PM 2009
ENOUGH SHAYO DEY OOOO. U SHOULD EVEN COME AROUND AND CELEBRATE WITH US. NOTHING MEGA LOL. I COOKED ISI EWU,ABACHA, AKPU AND ALL U CAN IMAGINE. WE EVEN HAVE PALM WINE SEF . MAKE UR CHOICE , LOL

MEEKY OOOOO

Dec. 13th 07:00 PM 2009
COME BACK NO RUN! happy sunday ooooo. hope u where sleeping during the sermon sha. any ways i trust u lol. so na watin we go chop? u don cook am? u know this days na men dey enter kitchen ooooo make we girls rest lol

meeky oooooo

Dec. 12th 10:56 PM 2009
e no good ni? i said any time am bored if i come on ur profile, ama feel at home no be so ni? how many launguage can u speak. english do tire me i won dey speak chinese abi spanish now, hope u can speak?

hi meeky

Dec. 12th 08:43 AM 2009
thanks, howare u doing over there

meeky meeky

Dec. 12th 01:09 AM 2009
i say make i come leave note for ur profile since i dey bored ooo. alright sleep well oooo

Hey!

Dec. 12th 12:12 AM 2009
Im gud. Hop u re too? Im doin jst fyn.

meeky meeky

Dec. 10th 06:18 PM 2009
i dey expect make talk since. i know sey u make surely talk. u be my padi now she understand?as my best pals i surppose distrub u small now perhabs give u little wahala now lol as per me and my man we they enjoy ourself oooooo what about u?

Hey Meeky

Dec. 10th 12:33 PM 2009
Am cool, hw u doing too? Compliment of the season