any way sha just take am easy make u no wound urself ooooooo bcos that ur smile fit tear ur ear o i beg no beef me o. well sha try visit sister modupe ozolua she fit try for you o
ma guy u too much. u be a replica of hunger in 9ja, i 1der y u put dis kind of pics for here. any howsha i jst say make i hail u. one luv bro. make u no beef me ooooooooooooh
Oboy i dey feel dat yur laf nothin do u o balance and insurance cover u bros i just say make i hail u bye.....mayb if i dey pass again i go fly by..........Kmart.........L G............
Oboy i dey feel dat yur laf nothin do u o balance and insurance cover u bros i just say make i hail u bye.....mayb if i dey pass again i go fly by..........Kmart.........L G............
Make una no mind me, i no sabi say i suppose put my origi age, i suppose be 10 years older next month end, make all naijapadis and naija sweet girls no forget my present.