lol

Feb. 11th 02:40 PM 2009
papa raga, no mind me jare , just that i just dey excited, , u sef dey make me dey excited, u be fine boi na, no lele lol, u know na say to fine no easy at all lol anyway stay cool

hey

Feb. 10th 01:35 AM 2009
para how u doing? What did u do again?

P A R A G A !!!

Feb. 5th 12:50 PM 2009
no lele, wetin dey happen ? stay cool

i hail

Jan. 30th 11:38 PM 2009
just curious

how body

Jan. 29th 11:18 PM 2009
I say make I climb chair look dis side small, how go de go?

papa raga ... lol

Jan. 28th 10:04 AM 2009
no lele at all oo, let the haterz buzz off !!!

peepin (thomas)

Jan. 28th 09:00 AM 2009
broda, dropt in to see who cum me yard cum peep me... any i cum see na you broda how u dey?
no yawa we all... jo nothing du us...
if you gbadun me small you fit add me ....
went tru your profile.... may i go fitstop laffing b4 Xmas 2009
you r good

u are

Jan. 28th 07:45 AM 2009
too funny

i hail u

Jan. 24th 11:39 PM 2009




Funscrape.Com | More Friendship Notes Comments

o boy...

Jan. 24th 07:39 PM 2009
u dey crack my ribs.....abeg nor go brake am.....lol