all for you bro!

Jul. 20th 04:53 PM 2009
99galleries.com | Send this image

my guy, enjoy ur weekend

Jul. 18th 09:55 PM 2009
Upload Photos Funny Pics Sexy Images

didnt knw u were online

Jul. 18th 09:48 PM 2009
ok, Bt am using God to beg u, pls remove these pics and put a betta pic..u knw wht i mean. Jolly der on its own.

status

Jul. 17th 11:26 AM 2009
ok i go kiss u now

paparaga

Jul. 14th 05:19 PM 2009
na ur face be this ? e tay oo wey i see u , hope say evrythin dey go fine,
lol @ ur status, but why dem dey send u bricks na ? dem never see fine boi b4 abi na wetin be dem problem ?
tell dem make them know face oo, to be fine boi like u no easy oo

sup

Jul. 14th 05:03 PM 2009
this ya teeth is too..................

hahahahaha!!

Jul. 14th 04:55 PM 2009
But seriously paraga, this your face dey attract bricks oo.
Where you want make ppl dey throw bricks anyway?

@ status

Jul. 14th 04:47 PM 2009
@ wat age? i think u re old enough to .......

TOO MUCH

Jul. 13th 07:16 PM 2009
This one is more than basket mouth i will find another name for this type name in dictionary
stay continue laugh.

status

Jul. 13th 06:25 PM 2009
im laughing.....u want me to kiss dat mouth of urs....i reject ooo