Officer

Apr. 3rd 07:42 PM 2009
I say make I come lay my handwriting for u domot.
how go de go na?

hi

Apr. 1st 03:34 PM 2009
lomng time. hope u re gud?

peepin and passin

Mar. 30th 01:28 PM 2009
greetings to u

Paraga

Mar. 28th 03:06 PM 2009
How far? I dey lagos if you free we fit chop together!

paraga !!!!

Mar. 6th 10:01 AM 2009
wetin dey happen,na wa oo, ur face scarce ootc

sup

Feb. 21st 09:14 PM 2009
wiv u today bro ?

ur majesty

Feb. 21st 03:04 AM 2009
thnx 4 checkin out ma page

man pikin dey suffer

Feb. 20th 11:41 PM 2009
big bros u get talent jare..keep it up but pls no come out like this becos they fit carry u go yaba abeg oooooooo....a joke bros

no worry my broda

Feb. 20th 09:16 PM 2009
o ga dinma...e go better. nothing for my side jare. how d go dey? this ur smile na DIE!!!! abeg no change am....lol

my broda

Feb. 11th 10:12 PM 2009
thanks 4 halaing me back, but nothing dey 4 we now. maybe next month after dem pay salary. lol