ehn?

Aug. 25th 12:23 AM 2008
i think say u sabi english pass me.

bros paragz...............

Aug. 9th 06:29 PM 2008
hw far?thanx a bunch 4 checking on me,hope u too no dey do bad?i dey feel dis ur pix no be small thing.

hullo

Jul. 7th 03:03 PM 2008
thank u bros 4 passin by.nice dentures ,by the way.

i dey feel u.......

Jul. 1st 05:29 PM 2008
wenever i see ur face anywhere, i burst to laughter,u remind me of a frend.u'r kool i wil see u soon

Brov

Jun. 16th 04:17 AM 2008
wats upppppppp. U dey FB?

hahahahahah

Apr. 22nd 06:49 PM 2008
wats up chief paraga.u re d akwa kuwara aki 1 of naija pals.stay kul.i dey jungle since but i never see u hop kul.

NUTHIN DO U BRO

Apr. 2nd 10:44 PM 2008
Jst gimme the lighter and pass me the rizzla.....Aramanda ewe nla.........lol
Lovin ur colourful page man...........and ur song, its da bomb.....

Oga Paraga

Mar. 27th 11:22 PM 2008
How you dey nahhh. thank you but i go for pass for your first lady offer....lol...

Bros!

Mar. 14th 04:04 AM 2008
.........Bros, where u dey get all this wicked, scaring, ugly, demonic pix 4rm?

Sup Parag´ hope u catchin ur fun?

Jan. 17th 03:36 PM 2008
MyHotComments.com
MyHotComments