Paraga

Jul. 11th 11:08 PM 2009
I dey oo Na crisis just dey hammer me for nyash! How you dey sef? E be like say Nepa bring light for your area today!! lol.

my chairman

Jul. 11th 09:07 PM 2009
i hail ooo!!!! we just dey put things together becos "man shall not live by breasts alone"

Guy u no fine at all

Jul. 11th 06:13 PM 2009
oooo

lol

Jul. 11th 03:30 PM 2009
aint dat funny..well i'll giv one if u really want it.

lol

Jul. 11th 03:03 PM 2009
u shld notexpect any kiss

No be small thing ooo

Jun. 28th 12:27 AM 2009
Na last week I enjoy reach, this week my girl don go back to Ireland. E no easy.. even food sef don finish for fridge!Hope you dey fine? as e be say you dey show only when big celebrity die!

my broda

May. 8th 02:03 AM 2009


More Friendship Fact Comments

sup!

May. 1st 02:04 PM 2009
how u doin?

lol

Apr. 11th 03:18 PM 2009
r u in uk??

lol, paparaga !!!

Apr. 8th 01:16 PM 2009
wetin dey na, *laughing at ur status message*
looool