lol...

May. 6th 10:32 PM 2008
finnaly about to make wat?...tell me my guy...lol...na anoda sharwty?..lol...

man...

May. 6th 08:00 PM 2008
widda u...one word...''cool''...

exactly!!!! ur favorite quote

May. 6th 07:47 PM 2008
lol...fanks for the add!!!wats gud?

Hi

May. 6th 01:21 PM 2008
salam,i'm HADIjAT BADMOS fresh graduat going 2 camp next month.i ill like 2 no u better.

lol...Xactly!!!

Apr. 30th 12:11 AM 2008
why u call ur uncle ''monkey head''....lol...i just peep run na...abi make i thief ur pix run?...how far...wats good...

chairman abi oba

Apr. 24th 06:41 PM 2008
which i go call u?..............wen na u get all em bunnies n all d bunnies get u,make ur madam no vex ooh.......lol........how u dey na?

HA

Apr. 24th 05:25 PM 2008
wetin dey happen again...i think say ona don settle the stress...wats not happening?...wetin she say be the probs...

xactly!!!

Apr. 24th 05:01 PM 2008
u wey all the many many girls don full ur page nah...i they jealous u oh...haba..see as comment line up for ground...lol...which levels...how u dey..

Wassup

Apr. 24th 03:01 PM 2008
Hey, thnx for da comment..hw u doing?

lol

Apr. 23rd 04:47 PM 2008
north london