OMO GUY...PADDY MI

Mar. 21st 11:21 AM 2008
U NEVER SLEEP...I LIKE U GUY...ALWAYS SCOUTING....LOL....I AM ON NIGHT WATCH FOR ANY BASTARD....PEACE

relax man

Mar. 21st 04:00 AM 2008
he is biggie n we knw wat we re.....very soon he'll be tiny.....lol

wait a min

Mar. 21st 03:28 AM 2008
who wants 2 change dis love song 2 a war song?d last time it happened,it wasn't funny n i bet dis time,it s goin 2 be a smooth kill

TOO MUCH STYLE!!!!!!

Mar. 21st 03:23 AM 2008
guy notin do u, kip ur thang.................pple wey no reach no go 4ver reach....notin do u..... i feel ur style dieeeeeeeeeeeee.............................

lol

Mar. 21st 03:09 AM 2008
lovin d peace in d house huh?well it s cool,wish 4 it 2 be lik dis but.......u knw every....lol

omo talk true

Mar. 21st 03:08 AM 2008
that guy JARMAYNE abi wetin be the name ....is he disturbing u?..tell us..

guy i like ur stile

Mar. 21st 02:03 AM 2008
i like am say u dey follow harsh...but truly sha...i no know say na u drop the msg.....i don laugh die....lol....no hard feelings

i dey feel u

Mar. 21st 01:23 AM 2008
na scott i dey,wetin dey shele 4 ur side?.....take k man

hey!

Mar. 19th 04:17 PM 2008
sry bout that...hows u doin man,keeping it real i guess.its a good profile page i've man.cheers

how far

Mar. 8th 05:49 AM 2008
Homeboy. wats good. Am still in the hood all day man. AK"s still pumping and niggaz still bowing...burst dan round and let them peoples bow down.