guy...

Apr. 11th 12:29 PM 2008
wats gud mahn? seems like its been years since we last yarned...hmm..u don dey scarce o! hope sey nuthin sha.. i jusy say make i show sum love...just small love o..no go begin feel happy say diva like me dey luv u! lol!! tk care

guy i no know ohhh

Apr. 11th 11:35 AM 2008
i just wake up this morning ...only to see story book wey one guy...him nama na ''jamesluv'' write put for my mail...him they vex say why i go talk say make him go fuck ashie...and the guy self na 37yrs...maybe na the person with the confession or the person friend...i just tire to read am bcos the thing no get punctuation mark self,...like say na only talk say na bad thing way u no fuck...but that kind thing na mumu thing self...how that kind person no go chop toto for that kind age....and that ARINOLA don dey start another wahala again....i go am wetin she dey find...cos she no dey ever one keep out of my business...how far u

PPL

Apr. 11th 01:00 AM 2008
SOME PEEPS DEY BEEF AM SAY SHE DON COME CARRY THEIR NAIJA GUY...I NO KNOW WHY GIRLS DEY JEALOUS LIKE THIS...IF THEM LIK THE GUY...WHY DEM NO FIT TELL AM...DEM JUST THEY TELL THE GIRL SAY MAKE SHE COMMOT FROM NAIJAPALS...SAY NA PLACE FOR BLACKS...NOT WHITE...WETHER SHE NO THEY SHAME...THAT KIND MUMU THING...I DEY VEX FOR HERE DIE....

changed

Apr. 10th 01:52 AM 2008
I don change.. U know that the things we do today can either keep us on d list as legends or make us top on the list of fools....I have given my life to Jesu..lol

how xactly r u

Apr. 10th 12:11 AM 2008
bros...how far now....I xactly want to say hi

wats up

Apr. 9th 11:33 PM 2008
howdy man?...............its bin a while,sure u catchin up things,rollin balls...........lol....keep d game comin bro

haba!

Apr. 9th 11:29 PM 2008
at least say hi nau.....

hi

Apr. 7th 10:44 PM 2008
hi,wad up

hey man

Apr. 7th 04:21 PM 2008
were u dey always go...i don miss ur funny things...buzz me wen u are back...one love

xactly

Apr. 4th 05:57 PM 2008
I see xactly... that is the xactly... why xactly... have a nice weekend.yes xactly.