uhm....

May. 18th 12:33 AM 2008
na who dey tell u thngs bout me?...ermmmmmmmmmm...ok i knw...no take am ply oh,i u do i'll............jsut keep it real bro.u rep. me,u knw wat i mean abi?

lol...CHAIRMAN........

May. 16th 10:59 PM 2008
chairman...which levels.....how u dey...u get 50000 babes and u still dey find more...take am easy nor..........if u carry all....wetin we go get........

lmfao!

May. 16th 10:51 PM 2008
is dat meant 2 b a joke or sumthin???? lol....

hmm...

May. 16th 09:03 PM 2008
my friend before before.... hw fa na? u don 4get say i dey alive ba?...lol.. nyway just checkin on ya... stay aite..:)

dem no get craze

May. 16th 12:34 PM 2008
mr fine boi lokin sexy

yo

May. 15th 11:08 AM 2008
tanx 4 d add...............buh na my real face be dat ooooooooo

hey

May. 11th 12:06 PM 2008
big headdd how u dey?

nd umm....

May. 9th 12:52 AM 2008
i luv ur profile song.... brings back memories....:)
just 4 d records though, u dedicating it 2 me?....lol...

hey ...

May. 9th 12:47 AM 2008
wats ya endz saying?... hope u aite... been a while init... didnt c d comments on my profile til now...lol... u funny sha, wen last did u leave a comment on my profile dat i shuld leave on urs???...ehn???..lol.. nyway, just droppin sum mad love 4 ya... tk care...xxx

HUH

May. 8th 09:33 PM 2008
GUY...I DONE RATE U LIKE 2 OR 3 TIMES....THIS GO BE THE 4TH ONE...HOW MANY U DON RATE ME?...WHERE U DEY?