my best song! please whn r u dying brother?

May. 30th 12:08 AM 2008
i m i invited?? sorry for the pic... my camera ran away.wil tke sum time. await ma invitation ok. remain tigh. 1 luv

i don tire...

May. 28th 02:28 AM 2008
omo brova...me don tire for some kind funny and mumu things for now...some people just want to behave like say dem smart...but me no dey give up easily...life goes on very well...but if u change lanes join me...den u gass beef naija babes...lol...some of dem just dey too shallow minded...i don go sleep...i cant be bothered any more...cos i get something serious coming up...congrats on ur graduation man...

uhh...

May. 27th 09:49 PM 2008
am so happy 4 u...:)
sha send me ur school addy so i can make ur graduation.... i must chop rice o!!! lol.. congrats man.. *wink*

lol........

May. 25th 09:29 AM 2008
how far gunners?..............i can see u on top form dis season,easy on em abeg...........lol

lol

May. 24th 01:34 AM 2008
cheerz bee

hahaahhaha... gat ya!

May. 23rd 08:55 PM 2008
An angry man can't be a patient man

lol

May. 22nd 04:10 PM 2008
HABAAAAAA!!! am not ooooo.........just catching fun ni ooooo abegiii.........

lol

May. 20th 08:36 AM 2008
wetin i fuck up again...and i been try to enter thru the front...but it was not possible.......my chick been dey....lol....she for break my head...lol

uhm....

May. 19th 11:38 AM 2008
i gree say na me get the padlock but na you hold the keys ...............lol.........hw u dey?

lol..

May. 18th 08:46 PM 2008
but am right na.... d fact dat u didnt tell me doesnt mean i wont find out oh!!! nd as 4 ur status... no comments..:)