wow

May. 7th 01:34 PM 2008
that means you gona be da next big thing, i better start watchin out for your name.........and dont 4get ur ppl wen u reach up there lol lol

lol

May. 7th 12:51 PM 2008
you are a clown lol........na ppl for ur side stll dey run things ooo!!!

lol

May. 7th 12:44 PM 2008
i kno understand wetin you dey talk, but if you won thief you sef got to be smart, you get me bro

lol

May. 7th 12:31 PM 2008
we safe on this endz, nah you london ppl we dey look now,us for ere just dey strike anything that come our side from the big manz of london lol.

lol...

May. 7th 12:29 PM 2008
baba oo...oga oo...u no dey gree ppl rest...lol...u don track all the bunnies for here finish...the thing dey pain me say i no London side...i for don blow blow all the girls der...lol...which one u track again? wetin be her name...

lol...

May. 7th 12:24 PM 2008
which kind plans abeg?...i for like come now self...cos i no dey feel naija girls again...dem too dey do like say toto no be for fuck...which kind girls we get like this...i don tire for them...why dem no fit follow other girls their style?...like they are very backword in evolution...

wow

May. 7th 12:18 PM 2008
calm down bro, no be fight ooo, am just lookin around.

neways hope you safe?

lol...

May. 7th 12:10 PM 2008
abeg no kill me with laugh abeg...no be only job u finish...na master plan..;lol..u just they get diff jobs everyday...wen u go hook me up now...lol...i don tire for here...

ok...

May. 7th 11:57 AM 2008
ok...no wonder all them girls just full ur page...have fun man...pussy is good for the health...one love...

lol...

May. 6th 11:22 PM 2008
i no understand the meaning abeg...speak english wey i dey hear...lol..