but i said i give all d luv i av for mamaT to her

Apr. 8th 01:08 PM 2010
which won wey u dey hala now.small oh.

meeky bobo indeed

Apr. 8th 12:57 PM 2010
wondas shall neva end.hmm oga kris no give u anything.sha if u were close by sha na very luvly kerewa we for dey do alll throuhgh d break but i am sending all my luv dat is for temitee

hello swit sis

Apr. 8th 12:43 PM 2010
hw r u doin?ope u r kipin things tight.no skool today.anyway av fun&enjoy.cos u r free lyk a bird

hey

Apr. 6th 05:19 AM 2010
sweetie long time am back how are u

Thanx my Dear Temi

Apr. 5th 09:14 PM 2010
l hope yu Had fun at yur End... l Travel small first... Was Fun

Everything in Toskana

Apr. 5th 07:44 PM 2010
It is in ENUGU nw. But do u knw BROWN and BROWN? Hope u had a nice day

hw is easter

Apr. 5th 04:33 PM 2010
na wa o.u don chop sote u don dey throway for my side.na yawo.its allowed.jst do am dey go,cos e no easy.av a luvly wk

Trust me

Apr. 4th 11:35 PM 2010
u knw wetin i fit do and i go church bt i com go sit down 4 ground becos me stil dey fink say na mosque i dey...lol...na me everybdy com dey look wit my agbada...**

HAVE A NICE DAY

Apr. 4th 04:56 PM 2010
HAPPY EASTHER MY SISTER.

Hey

Apr. 4th 04:34 PM 2010

myspace comments
Get MySpace Comments without leaving myspace!