I feel u

Apr. 15th 05:51 AM 2010
bt trust me,u go b like Rihana where Monic dey..lol..n i done try developed 4pac but beer no let me leave,so 1 don com fade comot..lol.my weight na jus 74p.

hey

Apr. 14th 07:10 PM 2010
mami, am here oooooooo. make u gist me naaa. am realli bored this days mehn.

popc!popc!

Apr. 14th 06:43 PM 2010
tel am say i say mak he free u oooo! no time...omo mo wa pa

frnd

Apr. 14th 06:18 PM 2010
hw u dey?

hmmm

Apr. 14th 03:21 PM 2010
anti i Dey fine o...i be gentle boy o hehe....hw ur side nah

U surprised?

Apr. 14th 01:51 PM 2010
Thought u knw b4 now. I read & write yoruba as third language in... Mo fejo...map ur crip 2 me...lol. Ur day?

na u senior me

Apr. 14th 01:48 PM 2010
na u suppose drop choco milo for me lol.......how u de? hope ur having a fab week

Hey

Apr. 14th 01:05 PM 2010
Hi watsup sis, how are u doing today hope all is well with u ? just passing by to show some love and care?

now wey u don turn omalishanwa

Apr. 14th 05:16 AM 2010
e don be o.u style don change,ope say ur colour neva change o.hmm u seem not be interseted in d gift i sent.so av fun&enjoy ur day in d OMALISHANWA WAY.

No no no no!

Apr. 14th 02:13 AM 2010
Chimaroke is no more in ENUGU. He's a senator now, based in Abuja. We've gov. Chime nw. Peace in every corner... @status, mo fejo!...fi ara re kan mi...ka jo...lol