anti mi

Apr. 4th 09:10 AM 2010
hapy easter o,hw we go tak celebrate dis easter na.?

Nne

Apr. 4th 08:16 AM 2010
U dey make me laugh here. U don already sabi ENUGU now...lol Fly meet me 4 TOSKANA VILLA...waiting..lmao

Happy Easter.

Apr. 4th 02:35 AM 2010

Easter Comments

Click Here for Easter Comments

Temiiiii

Apr. 4th 02:22 AM 2010
!

HELLO SWEET SISTER

Apr. 4th 12:17 AM 2010
do u have a yahoo ID?

Guess. . ?

Apr. 3rd 05:11 PM 2010
I was passin by a shoppin plaza wen i saw a nice gift but wen i come look closer i found out the gift was just my reflection! How cute, should i buy that 4 you?

How have you being and happy easter.

na everywhere o

Apr. 3rd 03:14 PM 2010
the hot weather drive me go Lekki beach(in Lagos) ystday..n plz dnt get naked around bad boys o..lol...U no 2fuck up cos me self no knw much abt my pple..lol

hmmmm

Apr. 3rd 09:38 AM 2010
as for me sha i celbrate easter in door. nothing much

heyya

Apr. 3rd 09:36 AM 2010
Dont worry sweety na one day monkey it wil go market n never cum back ni. how u dey?

eya

Apr. 2nd 08:54 PM 2010
i for like to come follow u celebrate am sha,if u nor mind bcos he don tey wey i don eye u with my eyes,baby u nor go fit understand i like u well well nor be small.