lol

Mar. 30th 06:24 PM 2010
my bad. there is something am doin every sunday that i did today and i was thinkin today is sunday. some1 pls hit my head little. alinko, yeye boy like that. anyway, thats when i was a juvenile. now am a street guy. lol. okie. next time i will not blame ya. i always support ya whether good or bad. u feel me now. na waoo. me dey sneak outta house. noo. i dey mean oooooooo. i dey waka in front of pupsy n mumsy. no lele. tony where are u going. i want go see ma friends. okie. make sure u re back b4 8pm. if i come late. i go jump fence n dem already sleep. u need to be a guy.

lol

Mar. 30th 06:16 PM 2010
welcome lolo, hv been expectn u since. whats with ya mami?

laughter

Mar. 30th 05:46 PM 2010
i hear u. lol/ papa ajasko u dey call ajusko. make dat man catch u n u see fire. i already blamed u cos my mind told me u sabi cook small. dis 1 u dey sneak in n out, it be like say u re gettin ......mmh. lol. u know what i mean naaa, cos u re damn smart that u read ma mind sometimes. anywah. let me wait for ya here little time n see if ya will show ur cholocate face. hit me with ya bad perspective. i know u might not know wat i mean. happi sunday shortie

break person head ke

Mar. 30th 11:30 AM 2010
i'm a cool headed guy me i no like kasala, i just de my tin de chill jo. skool is on break just need to finish these assignments before i switch to my holiday rocking mode. u knw how it is now

datz gud

Mar. 30th 10:29 AM 2010
datz my girl.kip d studies higher above meeky.datz d 411.gudluck as u sojourn in skool.wisdom,knowledge&perfect understanding in ur studies.MY BLACK AFRICAN QUEEN

helo

Mar. 30th 10:21 AM 2010
hw una dey all

hmmmmm

Mar. 30th 09:32 AM 2010
yes i did, u r always welcom ma luv. takie i luv u

hey

Mar. 30th 09:31 AM 2010
listen,i know u like to play around here,but make we dey truthful ourselves i like u and i go like dey around u and make u self still feel wetin i dey talk abeg now

lol..no mind me

Mar. 30th 06:30 AM 2010
na greed worry me naim make i no agree to yur proposal...now govt don freeze my acc n moslem pple take my Alhaji title frm me...i b no commit sin o....naim make me change now.Thnx 4 d cmpliment n i dey like Delè...hpe say u dey enjoy?

Nothing mega

Mar. 29th 11:29 PM 2010
My sister. How is ur side nw? I hola back to u in peace. Hope u catchin fun...anoda celeb. ahead.