ok o

Mar. 27th 04:06 PM 2010
i wish u d best in ur exams,suces is urs,......we neva start o...bt test go soon start,i beg 'jack resposible'lol

hey u

Mar. 27th 04:00 PM 2010
thx,i wish u a wonderful weekend 2,ve fun its weekend girl

marry

Mar. 27th 03:53 PM 2010
ke, when did ya marry. u still dey enjoy cos i know say u no want enter some1 house permanently now. u wan dey go n enter. lol. na u naaaa, which other mami am tellin mumsy naaa. don't tell me u don't know its ya. yeah. d house is sweet n kool. just lackn sometin. some1. lol

anti nurse

Mar. 27th 03:35 PM 2010
i dey fine o,haba long time,abi una don resume schl,hop sey oga dey fine

yeah

Mar. 27th 03:26 PM 2010
babe, everytin is kool. no lele. yeah, its pretty long time. i was in d street while u re busy with ya studies or boys. lol. i don;t know. every1 is kool n mum is askin when to bring ya home. lol

Hello

Mar. 26th 10:03 AM 2010
itz hv been long i heard 4rom u hope u r doing fine?

hey b

Mar. 25th 02:49 PM 2010
how you doing t? just being a while... i just caught travel. you cool/

hey

Mar. 24th 11:46 AM 2010
i am not joking, i am serious if u are ready.

Mami kulo

Mar. 23rd 11:53 PM 2010
u r goin d 180 degrees

hi dear

Mar. 20th 06:03 PM 2010
my weekend just dey jare tryn to finish all these assignments so man pikin fit rest come the break, hope u've bin good