cutie

Mar. 17th 01:36 AM 2010
ur moment no dull me at all i like ur style gurl
ride on!

hey!

Mar. 17th 12:18 AM 2010
I'm good. HOws your day going (abi nite sef)?

ha i beg

Mar. 16th 10:10 PM 2010
i fear injection die.even if na d 1 weh go make me rich I NO GO TAKE mba...

.......

Mar. 16th 09:26 PM 2010
ok ma i'd as u say......b4 u go come chuk me injection lol

na wa ooooooooooooooooooooooooooo

Mar. 16th 09:04 PM 2010
u av seen my face b4.infact u r d only person to see my face on np.u wan give me job or u want ur boo to kill me.abeg oooooooooooooo.i no want kasala

tori tori

Mar. 16th 08:36 PM 2010
temi don cum online.hw is my black african queen doin?ope u r cool.and not gettin bored.na wa oooooooooooooooooooooooooooooooooo

hello.

Mar. 16th 08:33 PM 2010
aunty temi, how ar u doing?

.....

Mar. 16th 08:30 PM 2010
am doing good o,jst d stress mmmeehhn.

damn

Mar. 16th 08:01 PM 2010
u no fuckn understand mehn. i said 4.3 milla usd (obama) money naaa. na 1 arab man get d car. it was specially designed for me. to touch d car onli. u pay 1000k ) obama. ppl get money dem oooo. me no buy any car ooooooo. buy for me. after all is love.lol

am

Mar. 16th 07:22 PM 2010
gud, motor ke, na ride abeg. its a diamond car worth 4.3 milla. obama. me no fit buy am ooooooooooooh