Lets get down!

Mar. 13th 04:24 AM 2010
Temitee,i wil lyk 2 hook up if u dnt mind..

mo wa pa

Mar. 12th 06:44 PM 2010
just gearing up for the weekend grooving, how ur ends?

........

Mar. 12th 06:31 PM 2010
na to jack o,semester don start fuly.u nko????? hw ur own go be naw

Hi Babe

Mar. 12th 04:47 PM 2010
it weekend again come let me rock you hard honey

lol.........

Mar. 12th 01:28 PM 2010
yeah my pal, is been a long tym. I just dey try complete so many task wen pass skool own and dat has been wats eating all over me...But am back 4 gud babe....:):)

Hello

Mar. 12th 01:02 PM 2010
I need ur help almost evry where i nd u by getting closer to me

Celebration ko

Mar. 12th 05:53 AM 2010
Na wa for u dis black girl.na so jolly u dey like.wetin go make me cause kasala.hmmm i no dey fil dis site these days,its dyin oh.

damn

Mar. 11th 10:24 PM 2010
OMG.....dat means we came late kai(d tin pain me)........anywy hail oga 4 me........i had a gr8t day

hello pretty

Mar. 11th 10:19 PM 2010
u can check out my new tracks now on naijapals music page...just type my name. "kissflame"...if u like da song u cn pls just drop some comments and add as ur alike....cos u comments means so important to me...take care ...1 love..kissflames in da building

ok oh

Mar. 11th 10:11 PM 2010
trouble maker well done