fight

Mar. 5th 04:50 PM 2010
ke, somebody want to die. na waooooo. same height and u 4get its not same power. u forget am a street kid. besides a street fighta. no try abeg. whats uo sweettie

Ehen, I asked

Mar. 5th 08:24 AM 2010
Haha...abeg change am to omalicha¤nwa..dat one meanin no fit u..

hi sweet

Mar. 5th 02:35 AM 2010
hw you doing today? am so proud of you sweet....nyc pix you got there....miss talking to you on here though..lol

will check it out

Mar. 4th 10:21 PM 2010
how u de and how were ur examz

Wait 1st Temii

Mar. 4th 09:01 PM 2010
Wetin b d meaning of dat 'Ngbeke' wen dey ur about me sef? Lol

@status

Mar. 4th 08:46 PM 2010
which song?

cos

Mar. 4th 08:37 PM 2010
u don drink too much. u no dey see wella. yeah mehn, am figtin. whats up today

hello

Mar. 3rd 02:48 PM 2010
was up girl how nu dey hope no prblem,longtime no see

na wa 4u ooo

Mar. 2nd 08:29 PM 2010
So no fit hear make u no talk abi? And i c say u like money well well also...lol...ok wise gal...i no get choice bt to share wit u...bt dat 50-50 no go work ooo at all..i fit share giv u 30.

tee

Mar. 2nd 06:39 PM 2010
hi