i no sabi read

Feb. 25th 07:49 PM 2010
ara-oko ni mi.....lol i go read for in exchange for some returns in kind......scratch my back i scratch ur's ......lol

na u be agba

Feb. 25th 07:26 PM 2010
i'm still young oh abeg stop to de greet me b4 all d babes go think say i be 30 something yrs old......lol my day was fine i didnt read sha was just playing but promise to read tomorrow *wink* how ur side hope ur ready to wound those exam questions?

ma end aight

Feb. 25th 07:04 PM 2010
am about to touch down in Brooklyn

i just dey

Feb. 25th 06:51 PM 2010
how body?

my

Feb. 25th 05:41 PM 2010
day is fine naaa. just been fine and tidin some stuffs. how is ya day gona be today.

ok

Feb. 25th 04:41 PM 2010
pretti, hope u re doin really fine today. let me know if any1 finds u troubl okie.

I don hear b4

Feb. 25th 01:49 PM 2010
bt if to say na 9ja jail...i go 4 try overthrow d boss and beside,i go 4 use money buy my way...lolDo hv a fun wkend..and hv a 9ice day

temi tee

Feb. 25th 12:52 PM 2010
plz check my song out and drop some love.
http://www.naijapals.com/music/i_love_you_Gentleman-8682

ok oh

Feb. 24th 08:30 PM 2010
i hear u, dirty ur mind oh...no dulling

lol

Feb. 24th 07:22 PM 2010
na Somalia airway naim i enta na cos am..lol..their food dey run belle...and na waterproof i put am..
And since na Dubai jail i dey n they knw say me na Alhaji,so them give me cmputa n cooks..lol..bt na only 2ice a day i dey eat.