hi

Feb. 24th 06:56 PM 2010
y u want reply me.sey i don offend u

lol

Feb. 24th 06:32 PM 2010
i no cook nothing oh, besides i'm a terrible cook , i just de wait make u cook finish so i go come chop and may be have u for desert *wink* so how's ur day going i hope u've bin reading cos dis one that i'm seeing u online like this suggests say u de relax

ok

Feb. 24th 05:53 PM 2010
na nice course be dat.am hapi 4 myself dat i don see person wey go dey treat me well
i dont mind u ooooo

lol

Feb. 24th 05:48 PM 2010
just wana see ya trippin. gosh, fear ke. whom ama gona fear mehn. u know i can beat a hell to any1 dat fu*k with me. i just need to check out now. need to run d street.

level

Feb. 24th 05:18 PM 2010
its gona b level 3. ama send u email mehn. whats happenin at ya end. i kinda miss ya oooo

BABY

Feb. 24th 05:15 PM 2010
WAT ARE STUDYING.

u r dark

Feb. 24th 05:14 PM 2010
na wa o.so if person see u for midnight na die ooo.as u sweet so.

na wa for u

Feb. 24th 04:30 PM 2010
hw is my queen talkin to me lyk dis now.sorry if i offend u.my bday is tomorrow.venue cali

thanks dear

Feb. 24th 04:20 PM 2010
i hope ur preparing well for ur exams, nwayz i trust u, u resemble efiko abi na efi-iwe, have a nice day hun, cheers

hey

Feb. 24th 12:48 PM 2010
sweettie, u know i miss ya more. does it mean u ve start skol. am gud just been hustlin in d street. everytin is fine. hey, y not we move to d next level.