hi madam

Feb. 13th 03:10 PM 2010
i don see say u don show face welcome
hw u dey nw.
hw are we take celebrate val nw.

fine girl

Feb. 13th 03:05 PM 2010
temi u re 2 funny,am happy to hv u as my pal,relax i dey wit u

thanks jare

Feb. 13th 12:09 PM 2010
the weekend started of well, i'm even nursing a hangover now sef, have a love and fun-filled weekend hun, muah!

Hello

Feb. 13th 10:51 AM 2010
omo ele wating dey how ur side and how ur val is going to be ,can i be ur val

bawo ni ore

Feb. 12th 07:55 PM 2010
Jst pasin by n decide 2 say 'hello'
Hav a funfilled weekend&a LOVEly Val.

ok

Feb. 12th 07:36 PM 2010
i understand u vry well.gudnite ooooooooo

i

Feb. 12th 07:11 PM 2010
been tell u say i no dey do val mehn. i went to d mall 2day to do pedicure n manicure. see hw dem girls been lookin at me. dem go dey think, c dis stupid boy wey dey do ajobo. lol. anyway, its kool bein neat naa.

notin

Feb. 12th 06:14 PM 2010
much just relaxn in my 4.6, make u no ask me wetin be 4.6. where ar u temi. sweet lovely sexy temi. come beat me up.

lolzz....dis girl u strong ooo

Feb. 12th 02:39 PM 2010
but what exactly is the choco milo?..is it the normal one mallams sell in their kiosks?

hey

Feb. 12th 02:00 PM 2010
wasup?u don dey online and u com tel ur online husband.
sey bi aye ti gba ni yen.
anyway hw are u