Abeg oh

Feb. 10th 01:51 PM 2010
Na mistake,i no dey oh.u wan make dem break bootle for my head.use heater&fur+blanket.u will be alrite.jst enjoy urself.if symptoms persist see d doctor.lol

my

Feb. 10th 01:06 PM 2010
honey is callin me now everybody. don't u know am special n unique. lol. anyway, ama buy d movies n watch dem just for u. as for u watchin movie in d cinema. try to watch "MIDNIGHT MOVIE" u see urself in d movie. becareful always. u know tony cares. lol. 4 real i do.

watsup

Feb. 10th 12:53 PM 2010
u don finish to do am.
hope u no kill d guy sha.
hw are u doing dear

hello friend

Feb. 10th 12:42 PM 2010
GO TO FUNKYCHERRY.COM
FUNKYCHERRY.COM

happy val

Feb. 10th 12:21 PM 2010
GO TO SEXXYSPACE.COM
SEXXYSPACE.COM

T.T

Feb. 9th 07:40 PM 2010
The best solution against cold is to sleep in a deep freezer without any clothes. Try it, it worked for our chickens during xmas. They were just calm all through.

ist

Feb. 9th 04:30 PM 2010
nigerian or akata movies. tell me make i know hw to watch it. yeah, back to d ground. am fine. gud. n hot. lol. no business. u suppose to say hw is d street runnin. yup/ its a bed of roses. not stressful much. u stop by, y not waka small. anywah. miss u babe.

Cold wan kill u ke

Feb. 9th 04:03 PM 2010
Where kris bin go.na wa oh.na him suppose be ur blanket.sha thank God say u no die.as i dey now cold no go kill u again.eh.small small.

how far

Feb. 9th 03:57 PM 2010
i wait 4 u since to come online
u no show up.na wa o
a bi dad lo camp yin si inu iyara ni
do am jeje

ki lo de?

Feb. 9th 02:35 PM 2010
y cant u sleep, na valentine de shak u abi or u've bin drinkin too much caffine?, so fun mi, kilon shele may be i can help.