hello babe

Feb. 6th 02:44 PM 2010
yes oooo i dey njoy ma side babe, what part of Nigeria do u resides?

u

Feb. 6th 02:40 PM 2010
need to code mehn. 4 real am a hustler. i run d west side. lol. anyway, make i no talk abt hustler much cos u re not a hustler.

lol

Feb. 6th 02:39 PM 2010
u seems to be d first am droppin comment. wat a likeness. how u dey naa?

Yea

Feb. 5th 06:00 PM 2010
Lmao u ibo,
If an angel had told me I wouln't hav believed,
Damn dats nice,ders evry probability dat u'l mary a Yoruba man then,keep learning*wink*

hahhahahahaa

Feb. 5th 05:52 PM 2010
lwkmd, babe u too much u sef get mouth, i hail............................. no worry i no go use hand cover ur mouth, na my mouth i go use cover ur mouth..........that one na him go good pass...abi hw u see am

Tank

Feb. 5th 05:26 PM 2010
Mon gbadun yoruba yin o

ok

Feb. 5th 05:18 PM 2010
chee-ball.wetin u want tell me.
as 4 me d tin wey i wnt hard a little bit
but i cant stil afford to get it.and i dnt knw

well i will try

Feb. 5th 04:58 PM 2010
to arrange tins 4 u 4 weekend.wat did u urself wnt 4 weekend.tel me
mayb i can give it to u.

no need to call police

Feb. 5th 04:45 PM 2010
my own flogging no go pain u, seriously na small small i go do am in short u go like am ...............hahahhaahahaha *wink*

Fine o

Feb. 5th 04:39 PM 2010
glad 2 be ur padie.