I travel go heaven
Mar. 29th 06:15 AM 2010
Well, i heard acidic rain go fall so me travel go heaven go meet baba God 4 questioning and interviews on why Him go allow acid water fall upon Him pikings. I no carri ani eatable cum back ooo but wetin i carri cum back pass eatables. Na so so blessings upon blessings Him pack give me. U see physically, i dey H bad bad but internally, i full ground like bagko super bag. . . You like doves? I got one 4 you wen i dey cum back. . . But na black dove ooo. . . Cum take ur own blessings ooo b4 i go share am finish.
I charish ur sense of humour. Where you dey stay self? Make i know whether na dat area me jst dey cum bk 4rm. . . Hahahaha. Nah lie ooo. . . Dem cari mo go jail n na five yrs i dey do. Na 4 my cell room i dey write 4rm. . . Smile.