My swit swit swit tee

May. 2nd 06:43 PM 2010
I fil ur gut feelings babe.ope u r doin well&avin fun.dont mind meeky,his bein naughty.nuttin do u.muahhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh

hi sweety temy

May. 1st 06:13 PM 2010
I got ur comment, now i'm back. How ve u been? its been a long time, hav a funky saturday luv u

If u lyk be sorry

May. 1st 05:11 PM 2010
Na ur way.u no dey try sumtyms,so do u thin.nuttin do u.

HI

May. 1st 11:17 AM 2010
GIRL U LOOK PRETTY

Me i no undastan u

May. 1st 06:41 AM 2010
U no wan yarn wit me but say i dey disturb na wa o.i post comment for u profil but e dey lyk sey u no dey see again.sha av fun&enjoy ur lyf d way its gud for u.

Heu

May. 1st 04:42 AM 2010
U wey talk say u go come Y I no con see u now

hehe

Apr. 29th 06:31 PM 2010
temi n pigin. hope say u no dey speak those pigin for ur papers when writing english. cos na f9 be that. anyway. am back mehn. yeah, realli missed talkn to u too. money don finish la, but ........../ hehe. whats new/.

you funny oo

Apr. 29th 05:09 PM 2010
i still dey studio dey lyrics... get ready 4 big tym xplodin. how ur day na

ooo baby..

Apr. 29th 02:50 PM 2010
how e dey do u 4 dat end? Is really been a long tym i heard frm ya. Hope u are ok?

U not dey answer my side

Apr. 29th 01:52 PM 2010
So i thought i no dey ur side again.so i say make i hold my own o.make i disturb