hey dear

Jun. 8th 05:30 PM 2010
i dey o, jst tryin 2 catch ma groove with d chinchinni break wen dem give us......ma weekwnd was good. hw u dey nah......how school?

wahala deyooooooo

Jun. 8th 01:56 AM 2010
de weekend dey swt but how i wish say u dey wit me 4 de weekend,e 4 dey
very enjoying,well God dey our side my baby

its

Jun. 7th 09:53 PM 2010
like u don join street ppl. me no dey see online and u tell me say exams don finish. make u stay way from boys ooo, me don talk my own finish. u re know am missin u. abeg show ur small ass here now or......

thanks

Jun. 7th 08:29 PM 2010
thank u ooooo for passing my side any how sha i day cool and de weekend sweet how ur side na just take good care of ur self oky make i go fine something eat i day H

Na wa o

Jun. 7th 07:31 PM 2010
Small small o.jst wanna be by urside but i am too busy too.ope say ur bobo no go break my head o.if him see me by urside.enjoy

hey darl

Jun. 7th 05:39 PM 2010
long time no se, bawo ni? i've bin busy with exams and loads of presentations and assignments but e ma worry sha i'll soon be back. missed ya loads *mwah*

hi

Jun. 5th 05:10 AM 2010
just passing thru.. howz it going?a fun weekend to u..

i

Jun. 4th 05:06 PM 2010
know say u be small girl naa. me wey don old. anywah, am lookin for a girl to marry now cos my pupsy married at 25. all things things wey i dey waste make i usam bring somethin out. lol/ if una dey go beach, make una beware of sharks n oil spill. lol

hello babe

Jun. 4th 04:22 PM 2010
its bin a while.i av bin missin my swithat.ope no body has taken my place.av fun&kip it jst meeky

good morning

Jun. 4th 10:47 AM 2010
TEMITOPE baby how far na thank u so much for passing by ooo hope you have a lovely day too and please help say hello to all my people there oky