Temi nikan shosho
May. 11th 06:43 PM 2010
,don be like 1 century wey i see u last,how u dey?....where u go?....wetin dey happen?.....how schul?.....how body?....how flexin?....wetin u bring come?.....shhhh no wory i knw sey d questions plently....bt jst setle down anser dem 1 by 1.....omo i miss u no be small o