temmy how far 2day

Apr. 28th 07:58 AM 2010
i just drive tru ur page ni... sey ewa pa

Howdy

Apr. 27th 04:37 PM 2010
long time no see, how you de?
nice profile music. missed ya loads.xx

hehe

Apr. 27th 01:54 PM 2010
i travelled mehn. i went to denmark. but am back in piece. so wetin dey naaa. i really miss ya.

Temitee baby

Apr. 26th 04:37 PM 2010
.........................

Tankz 4 ur concern swidy.

Apr. 25th 06:30 AM 2010
as 4 d online i traveld 2 bury ma granny,bt i'll be bck vry soon.

longest tyme

Apr. 24th 07:04 AM 2010
kokolet,mamalet, now dat skool is done until september again na tyme to chill and flex getting ready to leave canada maybe ima be @ NYC 4 suma still u neva sabi were to go anyway aw u dey

Hi

Apr. 24th 03:57 AM 2010
watsup girl how are u doing today? pls call me ok so dat I can tell u how to get dere ok

hey

Apr. 24th 02:24 AM 2010
You call me ok

na ur head i go break.lol

Apr. 23rd 08:19 PM 2010
na me dey run or na u?.na ur way.i no won talk.

Hello

Apr. 23rd 06:34 PM 2010
Wats up with u