ee yaa!!!!

Aug. 5th 06:40 PM 2010
hope u r ok now. i feel for dear. tnx 2 God for ur recovery. i don miss una tire

hello

Jul. 28th 06:12 PM 2010
hello wettin dey

hey dear

Jul. 27th 10:56 PM 2010
loooooong time o.....where u go?,wetin dey shele now.....i need update o......seriously i miss u jare....takia of yaself o

Sis na urside i cum

Jul. 25th 06:36 PM 2010
Ope say u don wella.na wa o dis site don die finish.ope say u still dey on board.av a gr8 wk senorita.

waddup

Jul. 25th 04:35 AM 2010
wadup ows u doing great i guess aite takecare

Hi

Jul. 21st 10:18 AM 2010
How are you doing?

WELCOME BACK NWANNE M

Jul. 13th 09:42 AM 2010
ITS HAS BEEN A LONG TIME BABE,WETIN DEY HAPPEN 4 UR SIDE NOW
COS AM WORY HERE OK

hello

Jul. 12th 11:16 PM 2010
hello angel sorry to hear that you were sick hope you get better soon sorry

Hey yaa

Jul. 12th 07:24 PM 2010
I'm fine ooo, So how is ur health now my darling? get well soon

Kpele

Jul. 12th 05:36 PM 2010
na wa o.hope say u go see doctor&dem give u drugs.my na doctor in trainin but get well fast.I pray d u receive healin in Jesus name.say amen