E for gud say na 2 of urs dem kidnap together.lol.na wa ooo.u don sing so tey now na alanta u dey dance.ope say dis person wey dey carry u go lyk dis sabi wetin dey happen oh.cos if i sabi dis person i go tell am say u r abt to explode.av a luvly wk male.
Dis ur status wori.make i help u sing,but wait o!,who we dey sing to,hmm.lol.so dat i go sabi hw to tune d song.hahahahahaha.i still dey wit temitee no shakin.dalu oooooooooooooo