meeky

Nov. 20th 04:51 PM 2010
Temmy mama,ekatijo oh!.hw u dey?hw ur party bin happen?u no say u neva gist me wetin bin shele.ope u r avin fun.kip doin ur stuff bt free homeboyz sum space ok.brrrrrrrrrr

hey baybeee..

Nov. 17th 08:40 PM 2010
u aii?

omo ge

Nov. 17th 03:03 PM 2010
bawo ni oo lol? how your side dis days na? abeg no 4get us oo. peace

wa game

Nov. 16th 07:36 PM 2010
...?¿?lol

i was here

Nov. 16th 07:06 PM 2010
see me back ...one love

hello milady

Nov. 16th 01:27 PM 2010
hapy birthday dear. sowi am late. tanks for d wallpost. hop u had fun sha

girl

Nov. 15th 11:43 AM 2010
hope u had fun

Happy Birthday Love

Nov. 13th 10:55 PM 2010
l Hope yu're Having Fun

Enjoy yur Day and yur Year

hapi birthday

Nov. 13th 11:52 AM 2010
Hapi birthday mama T.21 hearty cheers ma.many hapi returns.av fun&enjoy all d birthday wishin frm all ur pals.big up urself babe.1 kerewa for u.

happy birthday

Nov. 13th 11:47 AM 2010
have fun