hey babe

Jan. 13th 11:10 PM 2011
do u see my mail? abi u no wan reply?

hello sweety mi

Jan. 13th 11:21 AM 2011
So you just get on my pics ni since we dey chat right? na wa for you oooo, anyway, how you dey? i ask you to email me ur facebook ID, or you are not on facebook?

thank u

Jan. 13th 11:14 AM 2011
am good u

am gud baby

Jan. 13th 05:06 AM 2011
hi Temitee,how was your day?hope it was great,just got back from work and try to figure out whether there is something new on 9japals,take care and enjoy urself

yes

Jan. 13th 04:42 AM 2011
but more funny when i ill catch with u live

sweety

Jan. 13th 12:35 AM 2011
funny angel, you said you come to distb me, funny, well i like that, o ya now, come and distb me dear, how are you jo? long time, happy new year, are you on facebook? email me ur ID.

hey

Jan. 12th 06:04 PM 2011
anything for me?

my love

Jan. 12th 11:56 AM 2011
your boy is fine oh...... no enjoyment oh......too much to do.....how you dey? missed you loads

ore mi atata

Jan. 12th 08:42 AM 2011
tanks so much o ese gan, me apreciate yin gan ni,hw hav u been . how studies and my oga

sweettie

Jan. 12th 06:34 AM 2011
i dey oo. am still here in naija. u ve forgotten me ooo. whats ur name on facebook.?