hei

Jan. 31st 06:42 AM 2011
wetin dey happen

everything was gud

Jan. 31st 12:01 AM 2011
tell me, wetin we go do this ur forgeting syndrom?

music

Jan. 29th 06:28 PM 2011
don carry go?

hhhmmm i think yahoo will be

Jan. 29th 05:05 PM 2011
fast better and confidential, what do u thing?

me and him finished staying dis evening

Jan. 29th 04:55 PM 2011
b4 we go our various homes

e be like say u like song well well?

Jan. 29th 04:48 PM 2011
we fit add and chat on yahoo?

wetin u talk na?

Jan. 29th 04:34 PM 2011
i dey wait for u

we can land in many ways

Jan. 29th 04:10 PM 2011
so which one u need?

i dey fineooo

Jan. 29th 03:43 PM 2011
only say e be like say i dey miss una here lol

sweet baby

Jan. 29th 03:27 PM 2011
how far?, little long here