lol

Feb. 3rd 05:51 AM 2011
really?u love me......ooo

FOR YOU WEY GET BOBO.

Feb. 2nd 04:57 AM 2011
AS FOR ME I DEY MY HOUSE JEJE...

VALETINE?? OK NOW THATS GREAT.

Feb. 2nd 04:27 AM 2011
SO HW ARE YOU GONA SPEND YOUR VAL?

YOUR PROFILE IS ALSO LOOKING WONDERFUL.

Feb. 2nd 04:17 AM 2011
hi babe watz up ? thnx for your comment meanwhile your profile muzik is not looking bad. is jst that it remembers me my girl friend whom i have broke up whit. tanx once again.

hmmmmmmm

Feb. 1st 05:19 PM 2011
how be that way day break ur heart my dear? abeg take am easy oooo

na wa o

Feb. 1st 12:37 PM 2011
Hw u dey plan for valentine's day?.ope say i dey u plans oh.

how body

Feb. 1st 04:32 AM 2011
which one na, who dey break ur heart way u wan unbreak em. show me da guy i go break the guy head.

nothing

Feb. 1st 04:22 AM 2011
just hungry here

my

Feb. 1st 01:43 AM 2011
own. whats up naaaaaaaaaaaa>

hello babe

Jan. 31st 07:54 PM 2011
Hw u dey nw.u jst dey flow yoruba lang.for here.i no undastand oh.av fun sha.i dey urside.kip it real