hello honey pie

Jan. 19th 06:12 PM 2011
hw u dey nw/jst kiss me small nw.nw wey i don see u online

Hey

Jan. 17th 08:30 PM 2011
How far now dis one way u no dey call me no more hope all is well ?

sweet heart happy new year

Jan. 17th 06:14 PM 2011
I missed u too.if to say na naija u dey we for exchange phone numbers.abt d dbanj issue i neva sure oh,but will fill u in on things happenings as they unfold.av fun&enjoy yourself.

lol

Jan. 15th 07:50 PM 2011
hahhahaha topeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee!!!!! wel thnks for ur comment k

GOOD

Jan. 15th 01:30 AM 2011
YEAH TEMITEE BUT ITS BEEN QUITE SOMETIME NOW

AHAHAHAHAH

Jan. 14th 10:38 PM 2011
I NO KNO O. NA THEM NO

i hear you

Jan. 14th 07:17 PM 2011
kemp? cant remember , been a while since i show naijapals........anyways takecare hun *mwah*

talk to me temi

Jan. 14th 06:39 PM 2011
u too sturbborn here

lol, funny angel temitee, u get new name now.. lol

Jan. 14th 05:50 PM 2011
you too funny, so you think am suger daddy abi? o serious, see your mouth, me way am still very very young, well i know you are joking shay, how u dey jo? funny sweet angel temitee, full name... hahahahahah, i think am coming to Dallas TX march, i hope we see or i will come to d state, you will not wish to see me face to face? inbox me ur fb ID, i ll ask for d lasttime dear. see ya.

the thing wey dey

Jan. 14th 05:35 PM 2011
na for u to reply my mail and give me what i requesst from u