U don change! ! !

May. 20th 10:30 PM 2011
U no dey flash my page @ al again...u don religate me shee? Where make i come now...where's ur bearing?hmm enjoy yaself gul

HEY SEXY!!!!

May. 17th 03:01 AM 2011
WHATS UP WITH YOU .... HOPE YOU HAVING GOOD LIFE OVER THERE ????????...WELL.. JUST CHECKING ON YOU BE GOOD AND STAY BLESSED ***Kiss***

Cash Madam

May. 16th 06:15 PM 2011
How u dey? To c u now person need fill form....cos i dey here say na u b person person wey Jonathan wan give minister of finance...lol..abeg u go make me yur special adviser on money sharing....hahaha

hope u dey fine

May. 4th 06:15 PM 2011
finebobo ask of u today

swithat u dey form dis daiz oh

May. 3rd 10:49 AM 2011
Hw u dey flex new york?abi u bin dey wait 4 osama to die b4 u hala me.av fun sha and enjoy ur lyf.

hahahaha

Apr. 28th 07:27 PM 2011
where u frm com out? I don find u pass everywhere for this world..lol and u com now com dey call me area father...chaii u fall me hand oooooo.
As for my Xter,na ram I kill take do suya and I jus buy enuf shayo for me n my frnds.. na hospital some wake up some pass out for my toilet..lol
::::::::hope say u catch money?

i can see but that not all

Apr. 27th 04:57 PM 2011
hmmmmmmmmmmmmmm nice to know all ur good side but hey tell me what ur bad side that which u know u r trying to get rid off and will apprecite it if someone can just overlook it and help u get over it. that what am intresed in as i want to be your friend.

HI

Apr. 27th 03:57 PM 2011
Y CANT YOU GIVE YOUR ID TO ME,AT LEAST WE ARE FREINDS

na u know oo

Apr. 27th 12:59 AM 2011
yeye na now u dey reply my msg.well al d same jere happy easter.how school na.u no later yan me the scores ,hopin to hear good results from u soon,take care my aji-kpako lol

nuttin much

Apr. 26th 08:13 AM 2011
hw waz ur easter?ope skool no dey give u wahala.enjoy ursef oh.