nice luking

Oct. 10th 06:55 PM 2010
na wao girl u lukso sexy

Hope yu neva

Oct. 9th 08:39 AM 2010
Dey vex already say I neva reply u?..I dey fine sha, How u dey?

hi

Oct. 9th 07:04 AM 2010
i dey fine o..thnx 4 shown up..i rmemba u too.tkcare

sis

Oct. 7th 04:43 PM 2010
i ghadu ur style ohhhhhhhhhhhhhhh

INDEPENDENT KO.

Oct. 6th 08:31 AM 2010
many naija no hpy wif the country jo. i dey ma rum dat day d dirty my oju dat very day. hhow ur side na?

lol...

Oct. 5th 11:20 PM 2010
I dey try to catch d fun here oo...How im dey do u for dat end na? How d independence go 4 una end?..:D

i

Oct. 5th 06:32 PM 2010
never enter naija self. i hear say kidnap dey too much. so i reconfirmed my ticket. u know say i wan carry enough action enter. as a bad guy

gist

Oct. 5th 06:03 PM 2010
yes gist dey my sister.i went to india for traning now dat am back.is work work work all thru

fine

Oct. 4th 11:10 AM 2010
gurl , how body

cool

Oct. 4th 11:09 AM 2010
and urs