Na today

Sep. 24th 03:09 PM 2010
u really av chinese brain.ope say u no cum short lyk dem.do ur thing&tidy ur wkend.jst lyk dat

na wa ooo

Sep. 24th 03:01 PM 2010
u too dey ok baby.its been long time.well i miss u

lol...

Sep. 24th 10:45 AM 2010
i call am hair style *naija dada*l...u too funny. But u come dey come to dis site rarely these days oo. Hope say evrythin tithe 4 ur end?...:D

Omoge

Sep. 24th 07:14 AM 2010
Love is the best thing that can ever happen to anyone. Although to love is easy but to find one that loves you back in return becomes complex. Thats why they say when desire meets with want, they become perfect Will of God. Just look deep within and find that special place where loves resides, share with it few people and let them strive to want to impress you. Take care dear

Really

Sep. 24th 03:48 AM 2010
That will be ok if you make it more nice and shaped but dont allow it to be over not to be laughed by people,you know what i mean.

I know Is Your World

Sep. 23rd 08:38 PM 2010
You do what you desire but i am just letting you know i prefer it the way it is npw.Cos its a moderate ass and boobs u know??lol!!!

Mamiooooooooooooooooooo

Sep. 23rd 04:32 PM 2010
I no fit shout.make do ba le for u.i dey miss dos ur boobs for my page,na y i say make i cum see say e still dey as b4.lol.av fun&big up babe

hello mami

Sep. 19th 04:26 PM 2010
watz up?ope say u still dey kampe.file

aww

Sep. 17th 06:09 AM 2010
sowie nt alwaz here . come to twitter now im waitin http://www.twitter.com/cydricksams

lol...

Sep. 17th 01:22 AM 2010
well na only vanilla ice cream na im i bring oo but i no know if u go like am,,,..:D. Am doing great. Just dey wan try familarise myself wit my pals again...:D