u wey no stronge
Dec. 18th 06:35 PM 2009
if i where to be floging u for real, 10 strokes sef, u go dey beg for mercy ni. talk more of 20 u don already faint lol. u say make i use wire lol that one even small becous u be hard guy wey like noise, i will use kondo( police rod)the iron one so that ur body go dey make serious noice wey u go like to hear .