oh i got u on that job aspect
Dec. 13th 06:58 PM 2009
talking to my friends?no none its online ya know its sunday, dem they shayo lol when will i go to naija? only god knows mehn. but i won go sha for real. i don miss my home land alot, and my people dey hala sey make i come home lol what about u? what state are u from again? west or south side? HIT ME BACK! ONE 2 LOL